Davido new album 5ive: ‘Anything’, ‘With you’ ft Omah Lay and oda songs inside Davido 5ive album

Di afrobeats star wey be one of Nigeria music experts say im put im heart inside dis album and na for pipo wey dey pursue dia dreams.